Songs
Artists
Genres
Track cover Aura

Aura

2:29afropiano, afropop, afrobeats, afrobeat, afro adura, amapiano Album Auracle 2025-12-05

More songs by Shallipopi

  1. Mademoiselle
  2. Laho
  3. Laho II
  4. Na So
  5. Afa Relax Oo (feat. Young Jonn)
  6. Rockstar (feat. Ruger)
All songs

Description

Associated Performer: Shallipopi

Lyricist, Composer: Crown Uzoma

Lyricist, Composer: Eredoro Progress

Producer, Mixing Engineer: Progrexx

Mastering Engineer: Jrocs

Lyrics and translation

Original

Fireman

Only one pluto presido

They call me Shallipopi (say say say)

Give them (aura)

Too much (aura)

Plenty (aura)

Show them (aura)

Face show (aura)

Shoe shine (aura)

Aura for aura

Shoe shine (aura)

Na every evening my daddy dey sit down outside on e own

Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own

I be rolling my po

Rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)

Too much juice no sauce

Shalli na popi, on boss

Tell dem make dem call me

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Anytime I approach her

Give me the thing like that, no time, go down

What's up, baby go down

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Anytime I approach her

Give me the thing like that, no time, go down

What's up, baby go down

Too much poli dey scatter my vocal

Wey man, stay indoors, antisocial

I hope say you hear say my gbedu na global (global)

International, local

Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)

Play you my life like a poker

Fake smile on my face like a joker

Na every evening my daddy dey sit down outside on e own

Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own

I be rolling my po

Rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)

Too much juice no sauce

Shalli na popi, on boss

Tell dem make dem call me

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Anytime I approach her

Give me the thing like that, no time, go down

What's up, baby go down

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Anytime I approach her

Give me the thing like that, no time, go down

What's up, baby go down

Where dem dey sell the poli no get banner

Big talk, Hennessy make me dey stagger

Wey dey cause wahala, dem go stab am (stab am)

No be to stab am with dagger (wahala)

Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)

Play you my life like a poker (no go dey)

Fake smile on my face like a joker

Give them (aura)

Too much (aura)

Plenty (aura)

Show them (aura)

Face show (aura)

Shoe shine (aura)

Aura for aura

Two times (aura)

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Na every evening my daddy dey sit down outside on e own

Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own

I be rolling my po

Rolling my, rolling my blunt now

Too much juice no sauce

Shalli na popi, on boss now

Pluto boy got aura, say say, say say, say say

Watch video Shallipopi - Aura

Track statistics:

Streams Spotify

Chart positions Spotify

Chart peaks

Views YouTube

Chart positions Apple Music

Shazams Shazam

Chart positions Shazam