Songs
Artists
Genres
Track cover Close Friends List

Close Friends List

2:36afro r&b, afropiano, afropop, afrobeats, afrobeat, afro adura Album Blue Disco 2025-11-28

More songs by Young Jonn

  1. 2Factor
  2. Che Che (feat. Asake)
  3. Cash Flow (feat. Wizkid)
  4. Padre Nuestro
  5. Level Up
  6. Full Control
All songs

Description

Producer: Jhay2nez

Vocals: Young Jonn

Composer: Gabriel Erogbogbo

Composer, Lyricist, Writer: John Saviours Udomboso

Lyrics and translation

Original

(Kill Dem All)

Compromise, never come so easy like this

Me, I no dey whine myself

Me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh

One man food is another man poison

So, I apologize for the things that I did myself

Cuh me, I no dey whine myself, uhn-uhn, uh

Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)

What you mean to me (ayy-ayy), don't even know (oh-oh)

Roundabout oh, roundabout (oh-oh)

Turn me over oh, roundabout

Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)

But too many thing wey dem no tell us oh (ayy-ayy, oh-oh)

I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)

No be my fault say I famous oh

Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)

My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)

Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)

Show me wetin people no dey see (people no dey see)

My oh my, oh my (my oh my, oh my)

Show me wetin people no dey see

Your backside look like a letter C

Fine face, body bad, my type

Everybody on my type shit, my type shi-

Ọmọ, no go leave me on a solo-solo

Kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ (kilòṣẹlẹ gàngàn, bámi s'ọrọ-s'ọrọ)

Me, I no wan dey whine myself, uhn-uhn

Captivate oh (ayy-ayy), captivate me (ayy-ayy)

What you mean to me (ayy-ayy), don't even know (don't even know)

Roundabout oh, roundabout (oh-oh)

Turn me over oh, roundabout

Nigeria jollof oh (ayy-ayy), just like your love oh (ayy-ayy, ayy-ayy)

But too many thing wey dem no tell us oh (oh-oh)

I be the kind of guy wey no dey jealous oh (oh-oh)

No be my fault say I famous oh

Oh my, oh my, oh my-oh my, oh my (oh my)

My oh my, oh my, oh my, oh my (my oh my, oh my)

Ọmọgè, put me on your close friends list (friends list)

Show me wetin people no dey see (people no dey see)

My oh my, oh my (my oh my, oh my)

(KillDemAll)

Watch video Young Jonn - Close Friends List

Track statistics:

Streams Spotify

Chart positions Spotify

Chart peaks

Views YouTube

Chart positions Apple Music

Shazams Shazam

Chart positions Shazam