More songs by ODUMODUBLVCK
Description
Producer, Programming Engineer: King Scarr
Background Vocalist, Producer: Sholz
Additionalproducer: ODUMODUBLVCK
A& R: Kayode Badmus-Wellington
A& R: Tunji Balogun
A& R: Teniola “Teezee” Zaccheaus
A& R: Adefiola "FIZO" Kolajo
Aand Rcoordinator: Justin Scott
Aand Radministrator: Liza Corsey
Manager: Kalacious Entertainment
Mastering Engineer, Mixing Engineer: Dorothy Chan
Additional Mixing Engineer: Omaki Farouk Ateiza
Aand Radministrator: Adeola Matti
Aand Radministrator: Oluebube Obi
Aand Radministrator: Adefiola Kolajo
Composer Lyricist: Tochukwu Ojogwu
Composer Lyricist: Ubongmfon Iwok
Composer Lyricist: Olusola Fagbemi
Lyrics and translation
Original
I am too spoilt
Oríṣiríṣi
Yeah, c'mon
I am too spoilt
I just need my nails done
Primary two boys and girls, all of dem wan see my face puss
They don't know that she's so gone
My shima shopping be like she dey ship drugs (alele)
Grizelda, Blacko, Pablo, Chapo all of una money no fit shake us
E no fit feed dog
'Cause I don hammer, wetin remain for my na to spoil person daughter
She no fit do bad
She know say kala own na dollar, dollar, dollar
We fillate naira (spend)
'Cause I don hammer
Me and producers we pray at the same time (burst my head)
Because this gbedu be like we dey go shrine (cast and bind)
Dial my line, call my wife, permit her shine, kabush-kabash
She no dey mince, buy am baby you too dey swipe
I buy am motor (boss), but I no let am drive (drive)
Even when we dey fuck, brother, I no dey let am whine (whine)
Kamo (chai Cheneke) I no dey let am grind (Jesus)
I no dey let am hustle, struggle, my money no need advice
I am too spoilt (ewo)
I just need my nails done (alele, alele)
Primary two boys and girls, all of dem wan see my face puss
(They don't) they don't know that she's so gone
My shima shopping be like she dey ship drugs (alele)
Grizelda, Blacko, Pablo, Chapo all of una money no fit shake us
E no fit feed dog
The way I dey roll right now, like say I was born with a golden spoon
My parole is giving big boy, dem go think say me born tycoon
For the mall, I go buy two-two
Ask Tobi, na the lifestyle, boo
We no want any of their fake title, comot for here I go bite you too
Damuruwasu
Wetin remain for my na to spoil the person daughter
(Black sheep forever, black sheep for life)
(Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters)
(GE records, you get me? ODUMODUBLVCK)
She no fit do bad
She know say kala own na dollar, dollar, dollar (bow)
We fillate naira (spend)
'Cause I don hammer
Burst my head
Promise and fail, I no dey
Cast and bind
Permit her shine
Kabush-kabash
I don hammer