Songs
Artists
Genres
Track cover Waist

Waist

2:45alté, afro r&b, afro soul, afropiano, afropop, afrobeats, afrobeat, afroswing 2025-11-14

More songs by Omah Lay

  1. NO HAY BREAK
  2. ONE CALL
  3. Attention
  4. Attention
  5. Attention
  6. Waist
All songs

Description

Released on: 2025-11-18

Lyrics and translation

Original

Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist
One day for the thief, every other day for me
I go smoke chimiri, drink oshimiri
Eh, jigiji, jigiji, jigiji, jigiji, yes o, I put CBD
E dey relax body (ah-ahn)
Peace and harmony, go check my
Money long o, money long o, money long o, uh
Milli', milli', milli', milli', mi'
Wetin I dey use money for?
All of una no serious
How e take concern anyone?
Milli', milli', milli', milli', mi'
Commot for my yellow Louis V' socks
170 milli', milli'
Jesú chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesú chai o, I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist
Me I no dey gree play with my money
The way you collect it from me
I want to romance your body
Ọlọ'paá romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma
Omemma, omemma
I will spray you in dollars
Throw your back-back to sender
Na nyash wey big naim be ikebe o, ikebe, o, i-
Na nyash wey real naim be ikebe o, ikebe
Take the protein', shake your soft ikebe o, ikebe o
Wetin' kill Samson? Na still ikebe o (ikebe o)
Jesú chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesú chai o, I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist
Jesú, Jesú
You're crazy, you know

Watch video Omah Lay - Waist

Track statistics:

Streams Spotify

Chart positions Spotify

Chart peaks

Views YouTube

Chart positions Apple Music

Shazams Shazam

Chart positions Shazam