More songs by Patoranking
Description
Composers: Patrick Nnaemeka Okorie, Michael Ovi Ikaka, Ivis Chimezi Akuyobi.
Producer: Dennis Hope Yasso
Vocal Engineer: Phillips Akinwa
Mixing Engineer: Sam Harper
Mastering Engineer: Graham Lynch
Lyrics and translation
Original
Yeah so.
No need apologies.
Keep the same energy.
I no dey chill with enemies. If e no concern you just commot body. Hmm.
You know say me I no get issue. If you get money better show.
This kind of gbedu scatter ego. Auto ranking and there's no other me.
Make you no go dey Jones.
Like say you drag e lo-lo.
You dey hear the sample lo-lo.
And your head dey touch e lo-lo.
Make you no go dey Jones.
Like say you drag e lo-lo.
You dey hear the sample lo-lo.
And your head dey touch e lo-lo.
-My money big oga ni gbe. -My money big oga ni gbe.
-Bendam wine and scatter the place. -Dem dey dance and scatter the place.
-My money big oga ni gbe. -My money big oga ni gbe.
-Bendam wine and scatter the place. -Dem dey dance and scatter the place.
Make you no go dey Jones.
Like say you drag e lo-lo. You dey hear the sample lo-lo.
And your head dey touch e lo-lo. Make you no go dey Jones.
Like say you drag e lo-lo.
You dey hear the sample lo-lo.
And your head dey touch e lo-lo.
When I come up it's on high rhythm.
Wey me I cook up inna my kitchen. Sweet body like onion and high minutes.
Eh, eh, eh, eh, eh, eh. Body language telling you to go.
When you hear the gbedu make you dance and kolongo. In all the party we go flex and jogolo. Scatter your ololo.
Make you no go dey Jones.
Like say you drag e lo-lo.
You dey hear the sample lo-lo. And your head dey touch e lo-lo.