Songs
Artists
Genres
Track cover JA ARA E

JA ARA E

3:10afropiano, afropop, afrobeats, afrobeat, dancehall, afroswing Album The Lion King: The Gift 2019-07-19

More songs by Burna Boy

  1. wgft
  2. Only You (with Burna Boy)
  3. Change Your Mind
  4. Laho II
  5. Sittin’ on Top of the World
  6. City Boys
All songs

Description

The Lion King: The Gift

Composer, Lyricist, Producer: Beyoncé

Composer, Lyricist: Damini Ogulu

Producer, Recording Engineer: P2J

Additional Studio Producer, Director: Derek Dixie

Composer, Lyricist: Richard Isong

Recording Engineer: Cecil Bernardy

Assistant Engineer: Jenna Felsenthal

Mixing Engineer: Stuart White

Assistant Engineer: John Cranfield

Mastering Engineer: Colin Leonard

Executive Producer: Beyoncé Knowles-Carter

Lyrics and translation

Original

(Ehe) Ko juba, ko juba

(Ehe) Ko juba, ko juba

(Ah) Ko juba, ko juba

(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)

Your body go rest o

Papa tell pikin o

Your body go rest o

Your body go rest o

Your tongue go confess o

Your head e go correct o

You no go forget o

Shey, you get the concept

Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)

You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)

Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)

For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)

You go bow for Lagos oh (Ja Ara é)

If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é)

If you get the money, you be bros oh (Ja Ara é, Ja Ara é)

Omo nobody holy no apostle no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)

Your body go rest o (Kuro nbe)

Papa tell pikin o (Eh, eh)

Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)

Your body go rest o (Eh)

Your tongue go confess o (Sonu)

Your head e go correct o

You no go forget o

Shey, you get the concept

Dem go tell you

Watch out when you go

Watch out pon de road

Watch out for dem hyenas

Watch out when you go

Watch out pon de road

Watch out

Look around in all the places you go to

Stand your ground and stay solid like Ogun

Watch your back and just do what you supposed to

Take care of family and people you're close to

Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)

You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)

Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)

For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)

You go bow for Lagos oh (Ja Ara é)

If you no know yourself, you go lost oh (Ja Ara é, Ja Ara é)

If you get the money, you be bros, oh (Ja Ara é, Ja Ara é)

Omo nobody holy no apostle, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)

Your body go rest o (Kuro nbe)

Papa tell pikin o (Eh, eh)

Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)

Your body go rest o (Eh)

Your tongue go confess o (Sonu)

Your head e go correct o

You no go forget o

Shey, you get the concept

Dem go tell you

Watch out when you go

Watch out pon de road

Watch out for dem hyenas

Watch out when you go

Watch out pon de road

Watch out

Dem go tell you

Watch out when you go

Watch out pon de road

Watch out for dem hyenas

Watch out when you go

Watch out pon de road

Watch out

(Ehe) Ko juba, ko juba

(Ehe) Ko juba, ko juba

(Ah) Ko juba, ko juba

(Ehe) Ko juba, ko juba

(Ah) Ko juba, ko juba

Watch video Burna Boy - JA ARA E

Track statistics:

Streams Spotify

Chart positions Spotify

Chart peaks

Views YouTube

Chart positions Apple Music

Shazams Shazam

Chart positions Shazam